This page is a translated version of the page Help:Translation and the translation is 100% complete.

We beg make you note say we dey try keep Wikispecies as language neutral as possible. Howeva Translation extension dey wey dem install for Wikispecies top, wey dem dey welcam you make you help translate de help den guideline pages.

All pages be available within de namespaces wey dey follow:

  • Wikispecies: (Wikispecies)
  • Help: (Help)
  • MediaWiki: (MediaWiki)
  • Template: (Template)

Even though ebe common orthography for sam languages insyd – notably French – we beg make you be aware say for MediaWiki technical reasons, der neva go be blank space between de namespace designation den de colon. Hence MediaWiki always go dey use Help: wey no be Help :.

How to help

  • You go fi help by make you mark pages for translation. Tutorial dey available hie. Translation administrators go enable translation for de page top.
  • You sanso fi translate content wen you see "Translate dis page" note for page ein top anaa for Special:Translate den Special:PageTranslation top.
  • You sanso fi add go all links wey dey refer to pages plus namespaces above Special:MyLanguage/. De link go redirect de user go de correct language version for de page, according to de user ein preference settings.
    Example: Replace [[Wikispecies:Policy|Policy]] plus [[Special:MyLanguage/Wikispecies:Policy|Policy]]
    For cases lyk [[Wikispecies:Policy]] add pipe divider ("|") followed by de original link again, lyk dis: [[Special:MyLanguage/Wikispecies:Policy|Wikispecies:Policy]]
  • Visit Wikispecies:Localization make you help translate de interface for individual terms for most of wona articles.
  • De Language statistics page go fi be helpful wen you find "message groups" wey dey hia translating. Make you enter your preferred ISO 639 language code den click de "Show statistics" button, wey dem go present you plus de percentage of translations dem plete give each each message group, plus direct link go dema respective translation pages.
  • Questions? We beg make you use de Translation Administrators' Noticeboard.